EJike Cambodia want to be like Hushpuppy

False life, false parents

Check Also

Church sweet ❤️ #ancientcomedy #funny #mrfunny1 #duet #mrfunnycomedy #sabinus #sabinuscomedy #explo

29 comments

  1. @Nasboi aswear you too good for skit,,, so entertaining. Abeg medium priority for muzik

  2. Mama go explain for real and fake pikin

  3. I swear no skit person act reach this guy

  4. Na so dem dey do am? Fake life no easy😂

  5. She sit down like idiot 😂😂

  6. Treat people right at their lowest. Fight poverty with all your might. Life sometimes na nollywood, play your role well

  7. This is very funny I love you videos always

  8. Ejike Cambodia Underscorely 😂😂😂

  9. 😂😂😂😂😂😂😂

  10. Abeg treat people nice
    Why will you forcefully take out the pizza from them 😅😅😅

    It's just comedy shaaaa 😅😅😅

  11. Comot clothes big like bread way de suck for water

  12. Nas is so underappreciated mehn

  13. Omoohh Naso mouth sharp for here oo

  14. Na that ur guy man dey enter me😂😂😂😂

  15. Na "Umuahia Chris brown" I hear? 😂😂

  16. i love this you are the beast 😂😂😂

  17. Ejike Cambodia you too much Oga ❤❤❤

  18. 😂😂😂😂😂😂😂😂

  19. If you see me drive byyy halla @ ya boiii 😂😂😂😂

  20. You no get money
    You dey wear glasses
    Wetin you wan see😂😂😂😂😂😂

  21. "Bush meat don finally catch the hunter"😂😂😂😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *