Sabinus has been arrested (mr funny) (oga sabinus)
Share
#Ogasabinus enjoy and do not forget that I like, comment, share and subscribe after looking and also turn on your publication notification to keep up with more videos on your way. #MRFUNNY #Mumuskits #mumuman
Hahahahahahahahahaha…….. I never see who stupid like this Sabinus
😂 I swear, this guy is a real mumu man
Ashawo wey dpo dey carry😂😂
This police man sef😆
I hope another day you will learn your lesson 🙂
this guy is underrated, he can be a good substitute for mr ibu
Blue chief …😂😂😂
this Sabinus na real-time 'ofeke'….
hahaha
Sabinus, stop deceiving yourself!!!!!!!!!!!!!!
70 yrs old man
This guy is too talented abeg 😂😂
Hit the like button if you already liked before watching 😂
2020 you be mumu…2021 same thing🤣🤣🤣
You made my day 😆 😆. Nuff love from 🇸🇱
This police man sef na mumu hahaha, as for Sabinus, your mumu never do? hahahehehe
Na wa oooo. u carry Ashawo DPO dey carry 😁 u be mumu. U go rot inside jail🤣🤣🤣
Chai 😹
😂😂😂😂
How I wish this guy was in Ghana 🥰.
U go carry ashawo come house 🤣🤣
Them never tell u say u be mumu 😆😆
Love your comedy
This guy is so talented and creative 😂😂, that ending facial expressions always dey kill me😂😂😂😂. Mumu man
Baddest mr sabinus 🤣🤣🤣
😂 😂 😂
Mumu😹😹😹😹😹😹
Sabinus always in trouble 😂🤣🤣🤣🤣good samaritano😆😆😆u see ur life 😅sorry ooh 😅😅😂😂💓🥂🇹🇬
Fun my best man