Sabinus and kolos #viral #funny #bestcomedyskit #comedian #comedy

Check Also

😂 #valorant #mrfunny1 #comedy #funny #comedyfilms #comedymovies #funnycomedy #mrfunnycomedy #duet

32 comments

  1. Na me born this thing 😂😂😂😂😅😅

  2. U dey born exhause 😂😂😂

  3. I don watch this like 300 times 🤣🤣🤣🤣
    My belle oo🤣🤣🤣.. abeg who dey write content for u

  4. You don born exus😂😂😂

  5. Goat de born monkey😂😂😂😂

  6. She is always good in her makeup and when it comes to acting 🎉

  7. The second skit got me…
    Young ppl, una no dey take school serious. Wat is the fate of the next generation?

  8. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  9. Oga Sabinwa na Exoose you bon pa

  10. The boy na real exhaust 😂

  11. 😀😀😀😀😀
    My Investor
    Na your boy pikin b dis?
    😀😀😀😀
    Bros u nor try oo
    P

  12. Inside room don catch fire 🔥😂😂😂

  13. U don born exhaust 😂😅😊

  14. Thanks you my brother, sabinus me too bi yr son

  15. Na you sabi oooh , go use ham collet garri for asuani market bro, thank you 😅😢😂😊

  16. Omor nah only sabinus video I watch o 😭😂

  17. Sabi nwa where u get this guy😂😅…Aswear 😅

  18. There's a lesson to learn here tho, much luv sabinus❤

  19. She said you don born exhaust 😂😂😂😂😂

  20. Why suffer no go leave my guy sabinus😅

  21. If you love sabinus gather here

  22. I don’t know why sabinus is not doing comedies anymore these days…
    These are old successful comedies he did in 2022
    I was hooked to all his comedies since 2019 or so
    🎉🎉❤❤

  23. Your SON!!¡!🤭🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *