PLEASE SUBSCRIBE! This is Mc Lively’s official YouTube channel, welcome to the Liveliest Man Alive channel. You’re not living if you don’t laugh. — #McLively #NigerianComedy #NigerianComedy2020 #LiveliestManAlive #comedy #funnyskits
PLEASE SUBSCRIBE! This is Mc Lively’s official YouTube channel, welcome to the Liveliest Man Alive channel. You’re not living if you don’t laugh. — #McLively #NigerianComedy #NigerianComedy2020 #LiveliestManAlive #comedy #funnyskits
Bro dayo do suffer😅😅
lol
😂😂😂😂😂😂 I can't help but laugh 😅
Na arteta dey do us,wetin Norgaard they do for bench all the while
Is Arteta immune to skillful and good ball carrying players? 😢😢😢
So sorry bro..
I feel your pain 😂😂
I told ya it'll be epic… Your meltdown go mad 😂😂😂😂
Over to Chelsea for dem to win abi lose
Cause 90% of Chelsea fans is praying for Man City to win ..
Once CHELSEA lose I will forgive the coach for everything he has done wrong and the ones to come
After all 5th place they qualify for champions League
BM pls drop your phone number in CS
Pleaseeeeeeeee
I wan curse you and it no go pass 2 mins
You wan give up ke
No be you Dey motivate your fellow brothers?
How far bro buche
Give us those laugh at the beginning of the season naa
Why crying
Una life don gbim e don boomerang
Omoh make sportings first do wonders next week
Just pray make May of this year no reach
Over no radio today 😂😂😂😂😂…. Omoh this thing pain me too oo I can’t lie
😂😂😂😂😂
Legends have it that brother Dayo is now a Chelsea fans
Over radio 😂
I'm a Chelsea fan but we are not winning today! Can we even beat mancity? We've not beaten them since 2021,and it won't change today 😂💔
This guy just dey resemble Charles Okocha dey go😂😂
Over radio
Over Radio…!! 😂😂
Sorry sorry sir!!! Chelsea cant do anything!!! Don't worry you will win it
Over prem champ.😅
Over 📻 radio
Better go focus on your dead comedy career 😂
Na until u die oooo, Chelsea no go do anything for you
Eyyah…..o ma se o 😢😢😢😢
You never see something, I have been waiting for your video since 😂😂😂 shebi I told you Mc Lively. Abeg nor die oo just try dey respect Man United make your life better small😂😂😂🙌
Shey you dey banta Man U! I told you that when you look behind you on the table you will see Man U! 😂
Humble yourself and beg us first, then we will allow you win ONE 🏆
If Chelsea wins tomorrow, we will sack Rosenior
We must lose tomorrow by fire by force
Let the Bottling begin
Normally as a Man U fan, I won't want Man City to win Chelsea
Over radio
Mike, how market? 😂😂
We’re winning it u guys should just calm
Don't worry, when you become Grandpa, Arsenal will win a trophy for you as grandpa
Chelsea form dey ground 😅😅😅😅
Oshisko match wey we don concede to city already dey there na bucket we go use collect una tears no worry😂😂😂😂😂😂😂
Choke mode activated
Man City over to you guys
U dey beg Chelsea now 😅
Am a chelsea fan bt sorry we are loosing for sure 😂😂😂
No oooo…. You must win that Quadruple oooo….
Arsenal FC fans are delulu…
Abeg no die oo, coz if u die Arsenal will not still win league 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂