Chelsea… OVER TO YOU!!#chelsea #viral #reels #arsenal #football

PLEASE SUBSCRIBE! This is Mc Lively’s official YouTube channel, welcome to the Liveliest Man Alive channel. You’re not living if you don’t laugh. — #McLively #NigerianComedy #NigerianComedy2020 #LiveliestManAlive #comedy #funnyskits

Check Also

See the wahala Taaooma came to cause at my gate this morning! Oya, get your own ticket here:Lagos:

41 comments

  1. Bro dayo do suffer😅😅

  2. 😂😂😂😂😂😂 I can't help but laugh 😅

  3. Na arteta dey do us,wetin Norgaard they do for bench all the while

  4. Is Arteta immune to skillful and good ball carrying players? 😢😢😢

  5. So sorry bro..
    I feel your pain 😂😂

  6. I told ya it'll be epic… Your meltdown go mad 😂😂😂😂

  7. Over to Chelsea for dem to win abi lose
    Cause 90% of Chelsea fans is praying for Man City to win ..
    Once CHELSEA lose I will forgive the coach for everything he has done wrong and the ones to come

    After all 5th place they qualify for champions League

  8. BM pls drop your phone number in CS
    Pleaseeeeeeeee

    I wan curse you and it no go pass 2 mins

  9. You wan give up ke
    No be you Dey motivate your fellow brothers?

  10. How far bro buche

    Give us those laugh at the beginning of the season naa

    Why crying

  11. Una life don gbim e don boomerang
    Omoh make sportings first do wonders next week
    Just pray make May of this year no reach

  12. Over no radio today 😂😂😂😂😂…. Omoh this thing pain me too oo I can’t lie

  13. Legends have it that brother Dayo is now a Chelsea fans

  14. I'm a Chelsea fan but we are not winning today! Can we even beat mancity? We've not beaten them since 2021,and it won't change today 😂💔

  15. This guy just dey resemble Charles Okocha dey go😂😂

  16. Sorry sorry sir!!! Chelsea cant do anything!!! Don't worry you will win it

  17. Better go focus on your dead comedy career 😂

  18. Na until u die oooo, Chelsea no go do anything for you

  19. Eyyah…..o ma se o 😢😢😢😢

  20. You never see something, I have been waiting for your video since 😂😂😂 shebi I told you Mc Lively. Abeg nor die oo just try dey respect Man United make your life better small😂😂😂🙌

  21. Shey you dey banta Man U! I told you that when you look behind you on the table you will see Man U! 😂

    Humble yourself and beg us first, then we will allow you win ONE 🏆

  22. If Chelsea wins tomorrow, we will sack Rosenior

    We must lose tomorrow by fire by force

    Let the Bottling begin

  23. Normally as a Man U fan, I won't want Man City to win Chelsea

  24. Mike, how market? 😂😂

  25. We’re winning it u guys should just calm

  26. Don't worry, when you become Grandpa, Arsenal will win a trophy for you as grandpa

  27. Chelsea form dey ground 😅😅😅😅

  28. Oshisko match wey we don concede to city already dey there na bucket we go use collect una tears no worry😂😂😂😂😂😂😂

  29. Choke mode activated
    Man City over to you guys

  30. Am a chelsea fan bt sorry we are loosing for sure 😂😂😂

  31. No oooo…. You must win that Quadruple oooo….
    Arsenal FC fans are delulu…

  32. Abeg no die oo, coz if u die Arsenal will not still win league 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *