Carter visits Sydney Talker at her home to pray (FULL STREAM) Sometime in early 2025 Follow Carter Efe: https://www.twitch.tv/carterefe https://www.tiktok.com/@carterefe https://www.instagram.com/carterefe https://x.com/carterefe__ https://web.facebook.com/carterefe.s #CarterEfe #CarterEfeLive #Machala #SydneyTalker #SydneyTalkerLive #naijatwitch
JamzNG Latest News, Gist, Entertainment in Nigeria
Sydney ❤❤❤
Why na Rashid be your house boy
This was old video
watching u from northern part of uganda
No be this same house Khaid dey stay, where you and peller for broke una windscreen?
carter why u dey talk like you get karta
Why is it that you never use seat belt when you are driving?
Carter publicly apologise to Sydney mehn. No dey use old video dey cover up abeg.
Carter why you kun dey talk bad about Sydney for that interview. You fvck up oloun. Sydney na person wey no get problems.
Try and use Meta glass too
Carter don dey fresh oh
Carter you look so calm today ooo .. .. abi you no take your drugs as usual for today….. Leave TM alone is not good for your health… Look now you are looking fat … Because you have not taken it for a long time
Very old stream.. very old
😂
😅
🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
We are not hearing anything 😂😂
Watching u from Ghana
Old video
Sydney suppose give one slap for those things wey you talk
Carter i go like fight with you ajeh 😎
W sydney
W sydney
W sydney
W sydney
Wwww
Www sydney
Carter put music