Check Also
As this man take resemble Lasisi
Nigerians may encounter problems. How this Cameroonian drummer looks like Lasisi now #lasisi #lasisielenu #trendingnow
Nigerians may encounter problems. How this Cameroonian drummer looks like Lasisi now #lasisi #lasisielenu #trendingnow
Exactly Arsenal was Up and Now they are Down
This time around na premium heart attack
No worry body go soon tell you 😂
Dey play😂😂😂
Now it's time for Man city to dry flex 1st position,but very soon them go follow the struggle top 4 in the premier League
Una don come down na
Any filter you use we still know you, 😂😂 the only thing going down here is Arsenal 😂
U gats dey shameful about this thing ajey 😆🤦♂️💔
Tffff na bilbao u don de support chaii 🥲🥲🥲😆😆😆😆
Baba just forget about that trophy abeg 😂😂💔
So true for arsenal.
I once told you that when you look behind you, na Man United you go see. 😊
This one no go come down oh lol
Yes, na Arsenal don go down after 200+ days on top
Yes nau. Na why you come down
Ur worst player was ur best player 😂😂
Yeah una been de up.. now una don come down
Arsenal jersey don fade for market?
Why u no wear arsenal jersey today 😅… wetin sup? 😂😂