September 5, 2026
You will collect better and thorough beating…. try it with me…. spicy koo! Pepper nii Her BP Raise it up!!!…. healthy in the grave after collecting mature beating 😂😂😂😂
Your bestie never hang u for tree before ba? she go beat u with mouth, hand and craze
Chaiiiii what happens when Aunty Tao joins motivation speaking😂
U scatter finish she con come back dey vex, she go use that anger scatter una friendship
Tao, cause trouble 😂😂😂😂
Iya Tao come and hear wetin your daughter dey talk about oooohhhh 😂😂😂😂😂😂😂😂
Tao light no dey your lungu ni? 😂
😂😂😂
Gbam!
abg oo
Had it been I didn't know you en…..I would have given you a dirty slap 😂😅😊
Heiii Taoo, you dey craze😂😂😂😂 slap, where are you?
Olosiburuku Tao 😂😂😂😂😂
Tao…😂…her BP rise it up…
Na stroke be dat o😅
Kunle!…Ronke! Come and hear your daughter oooh😂😅
I love you tao ! 😅My friend must see thissss Yesss ! 😅😅
Advice taken 😂😂😂😂😂
Omo, I like where my BP dey oo 😭😂😂
Sanababi iya loading…..😂😂😂
Tao wants friends to beat friends😂😂😂😂
Maryam hmmmm 😜
ah ah
Mama Tao go soon throw you slap
No be lie
Are you going to come to my rescue when they start with me 😂
We trust you to slap somebori
Tao wetin I smoke. Spice niii spice kooo
Noooo,We go fight o😮
Your email address will not be published. Required fields are marked *
Comment *
Name *
Email *
Save my name, email, and website in this browser for the next time I comment.
You will collect better and thorough beating…. try it with me…. spicy koo! Pepper nii
Her BP Raise it up!!!…. healthy in the grave after collecting mature beating 😂😂😂😂
Your bestie never hang u for tree before ba? she go beat u with mouth, hand and craze
Chaiiiii what happens when Aunty Tao joins motivation speaking😂
U scatter finish she con come back dey vex, she go use that anger scatter una friendship
Tao, cause trouble 😂😂😂😂
Iya Tao come and hear wetin your daughter dey talk about oooohhhh 😂😂😂😂😂😂😂😂
Tao light no dey your lungu ni? 😂
😂😂😂
Gbam!
abg oo
Had it been I didn't know you en…..I would have given you a dirty slap 😂😅😊
Heiii Taoo, you dey craze😂😂😂😂 slap, where are you?
Olosiburuku Tao 😂😂😂😂😂
Tao…😂…her BP rise it up…
Na stroke be dat o😅
Kunle!…Ronke! Come and hear your daughter oooh😂😅
I love you tao ! 😅My friend must see thissss
Yesss ! 😅😅