Sabi Ride ft Tessy diamond so funny you need to watch episode 7

Check Also

best nasty blaq, Sydney talker, cartafer, (NEW COMEDY 2025) hilarious πŸ˜‚

Nasty Blaq is the best comedy sketch and Sydney Talker, both are hilarious πŸ˜‚ can …

21 comments

  1. Walahi I don dieπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ my raining season

  2. My wetness , my raining season see lines naπŸ˜‚πŸ˜‚

  3. I’m dead πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  4. Madam where u dey go?
    Take me round the world baby
    🀣🀣🀣🀣🀣🀣

  5. Drive me crazyπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ur fuel no go finish πŸ˜…πŸ˜‚πŸ˜…πŸ˜…

  6. Molest dey turn me onπŸ˜‚

  7. Sabi want problem always πŸ˜‚πŸ˜†πŸ˜‚πŸ˜†πŸ˜†

  8. Take me around the world baby πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚God oooπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  9. Tessy wan kill me with laugh πŸ˜‚ πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚God Abeg oo

  10. 35 years Una nor marry πŸ˜‚πŸ˜‚ watin Una day sell na pepper πŸŒΆοΈπŸŒΆοΈπŸŒΆοΈπŸ˜‚πŸ˜‚

    GOD OO 😱🌚

  11. πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚Sabinus you try the investor way ,no show πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
    Now sabi rides , no single good customer since you startπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
    No be juju be thatπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  12. E come be like say you be my spec. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  13. You never they listen oga sabinus, you go offer "karakt". You always b special with special customers πŸ˜‚

  14. πŸ˜­πŸ˜­πŸ˜­πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ sabinus and Tessy dey Kee me

  15. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

  16. Take me round oo baby πŸ˜‚πŸ˜‚

  17. Babe you dey act no worry!! Take your bouquet πŸ’ 😊

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *