Share
Check Also
Shank Comics &NastyBlaq Latest Funny Comedy w/ Ayomidate, Degeneral, IamDikeh, Funny Frosh
Shank comics & nastyblaq latest funny comedy w/ ayomidate, degeneral, iamdikeh, Callmiwhizzy, Funny Frosh Enjay …
Sapa reloaded loto😅😅
She for just collect that 2 Mili
Greedy greedy, ended up with None, SaPa!!!!
😅😂😁so funny
😂
One rule of art; don’t touch 😂😂😂
The way Kiekie kept on mentioning 1994 I realized she was upto something 😂😂😂
This woman…Keke🤣
Too much salt dey make soup sour.
I have never laughed so loosely in a while 🤣🤣🤣
😂😂😂🤣🤣🤣
Lmao, normally Kie kie sef no too normal like that. she come jam Daddy way way de abnormal. collision course.
Sapaaaaaa kill u there 😂😂😂
My role model
Mr sapa ❤️😂
People get money oo
Omg, God abeg. This is hilarious.
Person wan pay 3 million for ordinary paper, you dey call 4 million, chai!!! Ojukokoro ni e ooo, and you lost dat golden opportunity, if na me ehn, I go just collect the 3m jeje, waka comot for the office, chai!! U suppose cry, in fact, we suppose beat you for here..
Kie kie oooo na who born you. Funny lady.
Kiekie enter englishhhh lol
don't be too smart 😂😂😂 big lesson
I love kiekie🤣🤣😹😹😹😂😹😹🤣
😂
God abeg😂😂💔
Kiekie won't kill me 🤣🤣🤣🤣 absolutely back to Sapa from Sapaaa
Back to sapa🤣
🤣🤣🤣🤣long throat dy kill🤣🤣🤣🤣
I love kiekie …she always makes me laugh whenever I was her comedy…best female comedian Ever
Kiekie, you dey always over do things. Haahaa
I love this video