How to get started with @pillow.africa , Nigeria’s best dollar savings app?
Step 1: Download the app using link – https://pillow.onelink.me/aX5O/lodi7tgk
Step 2 : Sign up using my code SABINUS
Step 3: Deposit Naira directly by tapping on the βBank Transferβ option and choose the amount you want to deposit, after completing your KYC.
Get FREE N700 on your 1st deposit! π€
You start earning daily interest as soon as the funds are deposited and invested in your Pillow account.
#NigeriaSavesWithPillow #SaveAndEarnOnPillow
π π π
Abeg this pillow company should also grant us insurance of our money i dont want to end up like Sabinus Mbok
Sabinus u done dey do another adverts again for this kind thing make dem
No run with people money ooo⦠how
Legit cos I could remember that last advert u did for an investment company dem run with out money
Where you see new money
I don't know what I'm gonna do wt myself. I too love Sabinus.
Nice
Sabinus have done all the work in this life π
ππππππ
O Sabinus, Indeed Biafrans got Talent o o o
Chinekee meππ
lol
π€£π€£π€£π€£π€£π€£
Sabinus, where you see new note πΉπΉ
You and this woman na match made in heaven πΉ
πππππ
Omor the wife is a full vibe. So talented.. Na she fit sabinus
This Sabinus wife is just a crazy woman ππππ
I no say if sabinus never show crying face the clip is not complete
The lady know how to do her part so well. Sabinus on point always πππππππππππππ
Sabinwaπ
Hahahahaha π€£π€£π€£π€£π€£….
Eehhhhh, make una come oo,
My husband don mumu again…
Sabinwa and his team, always giving us Joy…
ππππ this Sabi can act
But Oga Sabi nwa how you take marry this jaga jaga woman sef? She fit you sef ππππ
I too love this womanπ she is too funny
Chineke meh,πaunty sorry armed robberππ
π
π€£π€£π€£
"I go blow ur skull"ππ
How Sabinus take see new note? We need to investigate oooππ na only you CBN give?
Sabinus, just how that girl dey hold that gun come dey shake am show clear say na toy gun. Dey use small visual realism naa
OGA Sabinus hahaha π€£π€£π€£
Who else kept laughing not knowing it's an ad? Zabinus will kill us with laughter. Zambia representing ππππ
π€£π€£π€£… This Sabinwa wife dey finish work for her acting… Well done πππ
Does the App Work worldwide Asking from Zimbabwe
Where sabinus see new note from
Sabi us and Akagonππ
π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
OMG Sabinus u are the King of Comedy
God bless you
you never disappoint π€£π€£π€£π€£
The boss himselfπππππ
Aunty, sorry..arm rubber ππ
πππmadam ….sorry arm robber
Where you see new naira notes Sabinus?
Sabinus funny very badly ππππ
Sabinus, how did you get the new naira notes
πππ