Sabinus made advert with Nduka the Aza man
#sabinuscomedy #sabinuslatestcomedy #nduka #sabinus #ogasabinus #sabinus #comedyshorts #comedyfilms #shorts
Check Also
KENNYBLAQ x ALTERNATE SOUND MUSICOMEDY EDM MASHUP 😬
Join this channel to get access to the benefits: https://www.youtube.com/channel/UCKC_u4t_291bbGkzJ8pkbdg/join Subscribe: https://goo.gl/nQDJO6 A compilation of …
JamzNG Latest News, Gist, Entertainment in Nigeria
Why u no rest ur case this time?
Him no rest hin case on God😂
The gold too much naaa😂
😂😂😂❤❤❤❤
Who no follow you dig gold no suppose follow you chop golden morn😅
Aza to d world😂😂🙌
No stres baby😂
Sabinus u must gv ndubaby him 30%, why u sef go dey whine baby
🤣😂🙏
Funny guys
Wahala aza man
Dem suppose give aza man he 30 percent for all ticket make problem no dey 😂😂
😂😂..who no follow u dig Gold no suppose follow u drink Golden more😂😊
This Aza man and his crazy lines 😂
Azaman too sure 😂…no challenge
Aza man baby 💕 una 2 sabimu💥
So Nduka Never talks in a low tone 😂😂😂
Ndu baby 😂😂😂😂
😂😂😂
No challenge 😂😂😂😂😂
😂😂😂🎉❤❤❤
😂 😂 😂 😂 😂 😂
Nduka the original aza man.
I just like this guy style 😅