Videos

Brodashaggi the Father Christmas

Shey i do bad?….i just no won spoil the girl day, so i do a good Samaritan for her, see wetin my eyes see now😡😡😡😡😡 Please SUBSCRIBE to Broda Shaggi Official YouTube Channel, Nigeria’s number 1 Fine boy Agbero😊😎 https://www.youtube.com/channel/UCG6orNVuXIICv9_ifH6msIA #BrodaShaggi #FineboyAgbero

Read More »

DRIVING SCHOOL (FULL VIDEO) Brodashaggi

Wey she dey do like earthworm wey drink sniper. Well make we see because oyinbo say ” no judge a book by him cover even if its a 20 leaves” TAINK YOU LEARNER: @princesshyngle Visuals by @avalonokpe & @ahboki Sound by @eric_atila #brodashaggi #oyinbosay #tainkyou #30bg #shaggination #oyahitme Please SUBSCRIBE to Broda Shaggi Official YouTube Channel, Nigeria’s number 1 Fine …

Read More »