False life, false parents
@Nasboi aswear you too good for skit,,, so entertaining. Abeg medium priority for muzik
Mama go explain for real and fake pikin
I swear no skit person act reach this guy
Nas is the bestest!😅
Na so dem dey do am? Fake life no easy😂
😂😂
She sit down like idiot 😂😂
18:09 2025 laughing my kidneys out
Treat people right at their lowest. Fight poverty with all your might. Life sometimes na nollywood, play your role well
This is very funny I love you videos always
Ejike Cambodia Underscorely 😂😂😂
He dey always make sense
😂😂😂😂😂😂😂
Abeg treat people nice
Why will you forcefully take out the pizza from them 😅😅😅
It's just comedy shaaaa 😅😅😅
Comot clothes big like bread way de suck for water
Nas is so underappreciated mehn
Nasboi
Omoohh Naso mouth sharp for here oo
Nasiru 😂
Nasboi 😂😂😂😂
Na that ur guy man dey enter me😂😂😂😂
Na "Umuahia Chris brown" I hear? 😂😂
i love this you are the beast 😂😂😂
Ejike Cambodia you too much Oga ❤❤❤
😂😂😂😂😂😂😂😂
If you see me drive byyy halla @ ya boiii 😂😂😂😂
Hands down – the BEST
You no get money
You dey wear glasses
Wetin you wan see😂😂😂😂😂😂
"Bush meat don finally catch the hunter"😂😂😂😂😂