#Nasboi
Part two suppose dey o, no visa for oyinbo no get belle, nah u go still give oyinbo money
Las las bush meat don catch hunter e
With big belly.
Nashoi's talent in this s game iis immeasurable. He gets it right all the time irrespective of the character he portrays. He must be protected at all cost.
Her accent isn’t any German
From the look of tinz ehn! "Visa still sure" 😂😂😂
Bush meat catch hunter, Sultan says 😂😂
Ejike Cambodia
You think say na only you get sense.
See Africa logo on her neck 😂 You should have known
Asa that kind rubbish no dey YouTube 😂😂
Nasboi, 😂😂😂😂
Omo she get berlin or nrw accent
This Oyibo na pure Nigeria. D thing don stick for her accent.
Nas boi leave music focus on skit
Nas your guy Benjamin from Agip mgbuoshimini dey hail so u dey represent like mad..God go bless your hustle
😅😅
😂🎉🎉
Jesus loves you and cares for you.
Believe in Him.
Femi!!!
That's how they've controlling Africa from ab initio. They used mirror to steal the continent. They game continues.
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
Nasboi I love you brother
that guy na idiot. jealousy won kill am🤣
😂😂😂😂
I just dey laugh 😂
U don catch oyinbo woman wey sabi wella. She don dey disguise… 💀 😂 😂😂😂
Omo, this Nasboi no get mate for this skits 🔥🔥🔥🔥🔥😂😂😂😂😂😂😂😂
See Oyibo belle, the stomach is belleing 😂😢 Watin day her belle 🤣🤣
😂😂 true true Bush meat Don catch the hunter 😂😂😂😂😂😂😅😅😅😅😅😅
Nasboi is top of my list 🎉 I love him so much he’s so good He’s multitalented by God himself 🙏🏽😘❤️🙌
😂😂😂😂