Pc Lapez – I Never See Mp3 Download & Lyrics » Jesusful


Download I Never See Mp3 by Pc Lapez

Download Mp3

Video: I Never See by Pc Lapez

I Never See Lyrics by Pc Lapez

A man leave him papa house
Come die for me
Omo na who be ehh

Nké ọ na-echere m′ oh
Some people dey for hospital
Some people dey for graveyard
Me l dey alive today
No be by power oh
Where people go and no succeed
When I go there and carry victory oh
Màkà ọ ná echere mọ
Ife ina emerem ọ jụrụ m’ anya
Agam akọnu olee ghara ibe yá
Màkà ọ na-echere mọ

Una don see this kind God before
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh
Una don see this kind obi n′igwe before
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh
Brother, have you seen ’cause I never see oh
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh

Agam e bụrụ hallelujah bụrụ
Kpara hallelujah kpara
Kpagara Jehova mọ, n’ odi ebube
Agam e bụrụ hallelujah bụrụ
Kpara hallelujah kpara
Kpagara Jehova mọ, n′ odi ebube

I never see this kind of God with a heart of gold
Me I never see this kind of God with a merciful heart
Ihe ọ na-emere
Ọnụ m′ apuri ịkọ yá ofu n’ofu
Bịa nụ solum kene Jehova
Màkà ihe ọma ọ mèrè m′

Una done see this kind God before
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh
Ùnu afụ nụ ugo Chukwu dị ebube kà Chịm
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh
I have never never seen anyone like you oh
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh
Una done see this kind God before
I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh

I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh

I never see oo
I never see oo
Baba you too much oh

Check Also

Liberia to host 2025 investment conference

The Government of Liberia, in partnership with NOVA Africa Venture Group, has announced that the …

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *