Sabinus bought a land and entered problem #viral #funny #bestcomedyskit

Check Also

BEST OF RISKY | ARIYIIKE DIMPLES | BRAINJOTTER | BRODA SHAGGI | DANIEL ETIM | TOBESZN

🎬 This week on RISKY… it’s a NON-PAUSE, ALL-DRAMA compilation of the moments that made …

22 comments

  1. Problem carry you enter prison even inside prison you still enter problem! Sabinus why naah😢😢😢

  2. Land de get source 😂😂😂

  3. Ooh Sabinus for cell inside too them dey rush you . Why!!!!!😂😂😂😂😂

  4. Oga sabinus i dey sell real land

  5. So make I buy land wey Wike go collect from my hand later. I don hear

  6. You still con kill calistus join… Hand down touch you

  7. Laugh 😂😂
    Sabinus don kill bouncer brother 😂😂😂😂😂😂

  8. 😂😂😂😂😂😂😂😂 wahala

  9. Today they go carry me go Maximum😂😂😂😂😂😂😂😂

  10. The skit is a real life story about Rivers State people.

  11. Sabinus and trouble na 5 & 6😅😅😅😂😅😂😅😂😅😅😂😅😂😅😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *