Check Also
JOB INTERVIEW || Lasisi Elenu x Layi Wasabi Latest Comedy 2026 | Wahala Full Load 😂
Look this is pure fire! Lasisi Elenu teams up with Layi Wasabi for this 2026 …
Look this is pure fire! Lasisi Elenu teams up with Layi Wasabi for this 2026 …
Hahahaha
3 or 4 troubles, but 1 man
Problem carry you enter prison even inside prison you still enter problem! Sabinus why naah😢😢😢
Land de get source 😂😂😂
Ooh Sabinus for cell inside too them dey rush you . Why!!!!!😂😂😂😂😂
😂
So nice
Oga sabinus i dey sell real land
Hahaha 😆 😂 😆
Very creative
So make I buy land wey Wike go collect from my hand later. I don hear
❤️
Sabinus u don go ooo
Land dey get source
You still con kill calistus join… Hand down touch you
Wahala 😂
Laugh 😂😂
Sabinus don kill bouncer brother 😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 wahala
Today they go carry me go Maximum😂😂😂😂😂😂😂😂
The skit is a real life story about Rivers State people.
❤️❤
Sabinus and trouble na 5 & 6😅😅😅😂😅😂😅😂😅😅😂😅😂😅😂