SABINUS THE LOVE THERAPIST

Check Also

Comedian Basketmouth Dumps His Wife Of 12 Years Over Alleged CHEATING

Nigerian comedian Bright Okpocha, also known as Mouth of Canasta, leaves his wife Elsie Okpocha, …

35 comments

  1. 5 naira killed his part. Sabinus please be using him❤

  2. "na one land you dey sell daily?" 😂😂😂 Pwan comes to mind

  3. “So na Sabinus be thief !”
    “Not really, but most times. Give him the wire naaaw” 😂😂

  4. 😂😂 buy from trusted sources o, to avoid receipt 🧾 lands

  5. Before and after wire😂😂

  6. Sabi Sabi 😂🤣😂🤣😂🤣😂

  7. Sabiwa no the call he promo code again oo who have noticed it 😂😂😂

  8. Calistus my senior brother wey suppose carry me comot here…

    "Na im be say Dem go carry me go Maximum" 😂😂😂😂

  9. "Sabinus no be your son wey carry Nepa wire?"

    "Oh Jesus! 😂😂 How did I bring you to this world"
    😂😂😂😂

  10. Why is YouTube blocking this video?

  11. Chidinma ehhhh 😂🤣🤣🤣u come lock door 🤣😫

  12. I lik dis 5naira ehhh 🤣😂😂😂de way he talks too very sharp guy 🤣😂

  13. Cakistus wey suppose go bail his brother from detention na him sabinus kpai 🤣🤣🤣

  14. (⁠┛⁠❍⁠ᴥ⁠❍⁠)⁠┛⁠彡⁠┻⁠━⁠┻

  15. So Sabinus blow kill person?? Lol😅😅😅

  16. Mazi Agbo and juju😂😂😂😂

  17. Na same preeq them get sabinus preeq also small

  18. sᴛʀᴀɪɢʜᴛ ᴛᴏ ᴍᴀxɪᴍᴜᴍ ʙʀᴏᴅᴀ

  19. 5 naira it's okay Chidinma did you a Favour in disguise

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *