Next artists and brady 5 and 6
UPCOMING ARTIST Young Money T // MR P // TRENCH BOY // TWO GLAZZES Share Next artists and brady 5 and 6 Share
Young money is not an upcoming artist….nah old cat
the 'worth it' scatter my head first. i dey hospital like this🤕🤕
P square ruined May D career
Una wey ruined May D career
Nonsense
If speechless were a person , den P square felt it all 😂😂😂❤❤. They even had the audacity to ask for *Financial Push*😂😂❤
❤❤❤
baba say na branding
Young Money T when u no get shishi is diabolical…
Na peter I blame,wey allow them enter hin house with that kind shoeperu😂
What kind of embarrassment is this? 😂
Freestyle your way out..odoorrr…that's the door!
His friends dis him dirty
As Trench boy don follow i don know say na disaster 😂😂😂😂
When your village people follow you go your helper house 😂😂😂
Mr P is just surprise at their confidence 😂 😂
The ending burst my belle oooo
Odo o Odo o… Pls use the door
Una STAY LONG OOOO
MR P 😲 like he is dreaming
Freestyle NOT ALLOW Finish
Mr. P is just dumbfounded 😭🤣 …My guy is like, " Is this really happening, or am i dreaming"😭😭🤣🤣🤣🤣
Nahh mehnn…this is crazyyy😭🤣🤣🤣🤣
He use ODO to show them the door
Next time, Young Money T should come with Quadri as his manager 😂😂
This comedy. Got me
These are damagers, not managers…..😂
Comment Branding you love this Shame vs Embarrassment
What are you doing? Didn't you greet him before..Branding 😅😅😅
Call her …. Call him..😅
"No no no if you can just out hand here"
"I should put hand here?" Those lines killed me😂😂😂😂..
Village people/Enemies of progress 😂😂😂
Young Money T don carry e village people con sign record deal 😂😂😂.
Young Money T don carry e village people con sign record deal 😂😂😂.
…and that's your door 😂
Anyday god makes me meet this three people ajeh he no go easy 😂😂😂😂😂😂🎉🎉🎉🎉🎉❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤ especially that trench boy 😂😂❤❤
Mr P you nailed it your facials for the vibes
Mr P was so shocked 😂😂😂😂
Financial push 😂
Young money. Na u bring people weh go kill ur career 😅😅😅😅😅