😅Today on My Flatmates. SHARE and Follow Page. African Magic Showcase, DSTV 151.

#sitcom #comedyseries #basketmouth #comedians #mc #entertainment #mcpashun #titus #okeybakassi #igosave #buchi #yaw #prosper #kolo #mimi #wofai #rekiya #senator #chiefdonatus #myflatmates #kayodepeters #dandhumorous.

Check Also

😂 Sabinus the Tai Chi Master 🤣🀄Who trained this man? Abeg 😭

Sabinus the Tai Chi master Who trained this man? Abeg Subscribe to ComedyCraze for more …

15 comments

  1. I no wan talk, give am🤣🤣🤣🤣

  2. Innocent no dey gree for anybody oooo.
    E c, E collect, U ask am, E no go deny!!!

  3. Prosper get ready for your KARMA😂😂.

  4. This country for sweet if no be for our demonic politicians

  5. Titus oooo😂😂😂😂

    Give am… give am

    I no wan talk too much.. give am!!😂😂

  6. Jite who u be??
    "This mechanic job make me who I be"

  7. They born guilty they come name am innocent gat me rolling 😅😅

  8. Flatmates don see who worse pass prosper

  9. This prosper brother na "Deri nwa mama"

  10. This Prosper Brother nor be human being, the guy na wahala

  11. Prosper wey look like person wey wan die. Na him brother go kill am finally 💀

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *