Check Also
Mr Macaroni Reveals Why He Stopped Speaking About the Nigerian Government
Nigerian actor, comedian and activist Adebowale “Debo” Adedayo, popularly known as Mr Macaroni, says he …
Nigerian actor, comedian and activist Adebowale “Debo” Adedayo, popularly known as Mr Macaroni, says he …
USA na heaven! Abeg gee me dey moni. Even those wey de say Nigeria bad know say Naija still be de koko.
Charity ooooooo😅😅
Tunde u dey whine me na must to go America, omo 500m gallant u can't even say 50m
500 million naira I turn into dangote overnight F America.
Bovi de wisest
with American citizenship you go still need to work but with 500m you may not need to work but just to make smart financial decisions and you are set for life.
Owo ni koko, Other countries dey outside the US
500 millions is good for me oooo
500 million of course. Na mumu go choose US citizenship. Who citizenship eepp…