Local Entrepreneurs
With local gin making the new source of money in the area, the girls decide to venture into it.
Get ready for nonstop laughs with this new Nigerian comedy series! This comedy short film delivers hilarious, laugh-out-loud scenes in every episode. Packed with comedy, funny, and funny video moments, this series brings the best of Nigerian movies, African movies, and Nollywood movies 2024. Dive into unforgettable funny videos and comedy videos that capture everyday life’s quirks, showcasing Nigeria at its comedic finest. Don’t miss the latest in Nigerian movies 2024 latest full movies, filled with hilarious short films and classic comedy movies – the ultimate funny moments experience!
#realwarripikin #trynottolaugh #shortfilm #comedy #comedyvideo #funny #funnyvideo #comedyvideosnigeria #nigerianmovies #africanmovies #nigerianmovies2024 #latestfullmovies #shortfilms #nollywoodmovies2024
JamzNG Latest News, Gist, Entertainment in Nigeria
Area! Una too much!!!
See the love una show Base on Street was massive. I love you guys a lot
I know say una dey complain about one or two, like the last episode wey short.
No worry, I don see all of una comments, I don write am for white board, make all my team see am, and we go use am make season 2 bigger and better
Na the first season be this o, Trust your girl, season 2 go hot pass this one
Love you all as always, your girl is very grateful ❤️
Bella say them go school collect education 😂
Stray bullet just hit albinos 😂😂😂
My bella❤❤❤I love u dieee😂😂😂
Love this mennnh
Bella is the character 😂😂😂😂
Agbo dey sweet ke?😂
She say the guy be like new ruler😂😂😂
If I record the way I Dey laugh ehn 😂😂😂 una no go finish me oo
I don laugh 😆 Bella get problem 😂😂😂😂😂 realwarripikin you too much
❤❤❤❤😂😂😂😂😂
You chop your twins 😂😂😂😂
Agbo dey sweet 😂😂😂😂😂
Send love from Ghana ❤❤❤
Dem Dey beg Urhobo ppl b4 dem dey insult them 😂😂
Lmao😂❤❤
I don laugh tire 😂😂
Na prick dem tey dey fight
This one be like new ruler
Lol
🤣🤣🤣🤣🤣
Bella na anywhere belle face😂😂😂😂😂😂
Bella ooooo😂😂😂😂😂
Anita and always coming up with wild ideas.😂
#basedonstreet
# WhatsAppchannel
Aunty Bella Na complain and do ❤❤❤❤❤
Una do all the work wey dey that lagos,una never still make am😂😂
😂😂
Been watching on iG tho my first time here…
#baseonstreetwhatsAppchannel
Base on street
the real life from the hood 😅😅
Mama e no bad say episode 8 make una shoot for warri na abeg
This combo 😂😂😂😂
Loving 🥰
Base on street
Agbo seller 😅😅😅
Areaaaaaaa…..hot hot🔥🔥
Is the you chop your twins for me 😂😂😂
My belle oooohhh🤣🤣🤣🤣
#tagbaseonstreet
#facebooklive
You get luck, normally u 4 know say God no be man when I finish work🤣😂😂
This program na him make sense for this season ooo
# tag base on street
# tag Facebook live video
Bella I no fit watch you,you no be Netflix 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
Anita too funny
#basedonstreetfacebooklive
#basedonstreet #FB
Agbo day sweet
#tagbaseonstreet
#tagtiktoklive
#Basedonstreet
#tiktoklivevideo
Anita don dey sell agbo…Bella sef her surname na food
#Basedonstreet
#Instagramlive
🤣🤣🤣🤣 na really obituary direct 😂😂😂😂
#basedonstreet#
#tiktoklivevideo#
#tiktoklivevideo#
Her name no Dey agbo association list o💔😂😂😂
#baseonstreetinstagramlive
She say he be like new ruler 😭💔
Jesu Ovie
#baseonstreetinstagramlive