What do we look like to you

Check Also

JP2026: CUTE ABIOLA SWAGG AT PELLER WEDDING #shorts

30 comments

  1. Why I dey hear ogume my village town

  2. 😂😂😂😂
    Why una don dey strong face 😂😂😂

  3. As I see this my Benin broda.i just know say nosa rex go they thi video 😅😂

  4. 🤣🤣🤣…Dem don post ogume…who run from here go run well🎉

  5. Europe by landers😂😂😂😂

  6. I know say na only kontus matter be that call for Rex phone so…😂

  7. Person no fear bible but disappear when him heart JuJu.

  8. Please what series is this abeg😂😂😂😂…
    Lasisibgo sha still runnn😂😂😂😂

  9. I don’t care if this is a joke I won’t take it as a joke y’all need be careful….

  10. Na me go be the guy way go run 😅

  11. Wey the rest? 😂

    Lasisi looks like he will remove his passport before the charm touch am 😂

  12. please where is the full video

  13. Lasisi oooooooooo
    The facial expressions 😂😂😂😂😂

  14. 😂😂😂 no be tissue roll I Dey see so with red liner

  15. Lol! As human beings, especially Naijans, we dey always profess christianity and Islam, but fact remains say we fear juju pass baba God. Confirm

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *