NASBOI WHERE YOU KEEP SUKURA PERIOD 😂😂😂 #shortsfeed #nasboi #comedyshorts #modola #reelscomedy

Check Also

Burna Boy Spotted With TG Omori & Basketmouth in Lagos 🤩🔥#shorts #foryou #trending

Burna Boy spotted with TG Omori and Basketmouth in Lagos 🤩🔥 Lagos vibes are on …

40 comments

  1. For changing your mind take one❤

  2. DHL indeed😂😂😂😂😂😂

  3. SHE DEY WORK
    SHE DEY CLEAN
    SHE CON SABI COOK
    THE ONLY PROBLEM NA TO SABI SPEAK ENGLISH😂😂😂
    REALLLLLLY?
    LIKE SERIOUSLLLLLLLLY?😂😂

  4. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  5. I know where you can do the DHL, very cheap😂😂

  6. Pls what’s the tittle of this movie

  7. Omodola is a whole package, fun and crazy 😂😂😂

  8. Una wan waybill the pikin ??😂😂😂DHL

  9. Na the English teacher wey you wan find go kukuma break this marriage 😂😂😂

  10. I don't know why I was happy he accepted the pregnancy and the lady back.

    Please what's the title of the full movie?

  11. subscribe and on ur notification for next part

  12. Make wuna go wetty?? DHL ??? 😂😂

  13. Nasboi don accept responsibility so Shukura no need for DHL 😂😂😂after you born the pikin.

  14. Abeg my husband say make we do DHL for our children

  15. As if I heard her say Yowwa 😅

  16. Aaaww Bless the man for change of mind❤❤❤❤❤❤

  17. She go teach your English teacher English 😅

  18. When is part 8 coming out..

  19. Her period just pass here now now😂

  20. Beautiful story. The end was good

  21. Pls. Wetin Kon happen next. Did they actually do DHL? 😅😅😅😂😂

  22. Is this not my Lovie😳😳. She's a multi talented woman ❤

  23. Is this not the same woman wey want take English kill us all this while? 🤣🤣🤣

  24. Nor find English teacher for her Oo. She go dey correct you Oo.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *