LIVE ON TWITCH: https://www.twitch.tv/carteref
Check Also
Pool play come let’s vibe #gameplay #gametime
#funnyclips #sabinus #brainjotter #basketmouth #ays #howtomakemoneyonline #mumuskits #4thofjuly2025 #usmilitary #happyindependenceday #july4th #weekend #july #happyweekend #relationship …
JamzNG Latest News, Gist, Entertainment in Nigeria
😅😅😅😅peller Nã Werey
Watin the other guy de talk since. The one wey dem de deaf since 😂
E say na "no friend but there is girlfriend" who be that guy😂
Hi no go subscribe
Odumodo ❤
Forget say no friend. You can't just pick phone and request for such amount urgently 😂 even you Carter you no go give
The first guy ask u weda u won break en back😂😂
True be told no love among them only if want kpai dem go Dey show fake love for engagement
Boss I day fill your work boss
Omo forget Carter u dey like say u need d money o😂
Lets pray 😂🎉
Odumo take ur 🌺🌹🌹🌹🌹❤
See as dey close kolu mouth 😅😅😅😅😅
See as dey close kolu mouth 😅😅😅😅😅
See as dey close kolu mouth 😅😅😅😅
😅😅😅😅
Peller is pained,opening old wounds 😂
You for call smart bm 😅😅
Carta nor lie though Wash who you call your Homie no body gat you’re back but only u 😢
😂😂😂😂
Sydney you wor break my back 😂😂
You go feet give me 200k to support my business 👩💼
Pls 🙏
Peller wetin happen
Who give Kolu pampers? 😂
People like peller are not who u should have as friends.
And d first caller sounded envious
Carterefe🤦♂️😭😭😂, pregnancy abortion 😂😂
So none of you appreciate tobi Nation that asked him to send an account before he noticed that they are on the live stream, but odumo said tomorrow 😅
I love this
I love this
Peller english bad ooo