Asking Famous Celebrities for money (ft Peller, Odumodublvck , Nasboi , Sydney talker)

LIVE ON TWITCH: https://www.twitch.tv/carteref

Check Also

WATCH HOW TAAOOMA DANCE TO PASUMA MUSIC ON STAGE AT JAIYEPASO MOVIE PREMIERE

WATCH HOW TAAOOMA DANCES TO PASUMA MUSIC ON THE STAGE OF THE JAIYEPASO MOVIE PREMIERE

29 comments

  1. 😅😅😅😅peller Nã Werey

  2. Watin the other guy de talk since. The one wey dem de deaf since 😂

  3. E say na "no friend but there is girlfriend" who be that guy😂

  4. Forget say no friend. You can't just pick phone and request for such amount urgently 😂 even you Carter you no go give

  5. The first guy ask u weda u won break en back😂😂

  6. True be told no love among them only if want kpai dem go Dey show fake love for engagement

  7. Omo forget Carter u dey like say u need d money o😂

  8. Odumo take ur 🌺🌹🌹🌹🌹❤

  9. See as dey close kolu mouth 😅😅😅😅😅

  10. See as dey close kolu mouth 😅😅😅😅😅

  11. See as dey close kolu mouth 😅😅😅😅

  12. Peller is pained,opening old wounds 😂

  13. Carta nor lie though Wash who you call your Homie no body gat you’re back but only u 😢

  14. Sydney you wor break my back 😂😂

  15. You go feet give me 200k to support my business 👩‍💼
    Pls 🙏

  16. Who give Kolu pampers? 😂
    People like peller are not who u should have as friends.

    And d first caller sounded envious

  17. Carterefe🤦‍♂️😭😭😂, pregnancy abortion 😂😂

  18. So none of you appreciate tobi Nation that asked him to send an account before he noticed that they are on the live stream, but odumo said tomorrow 😅

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *