A very short story #taaooma #comedy #funny

Check Also

omor na wow for some ladies ooh#comedy #funnyskit #basketmouth #trendingshorts #subscribemychannel

36 comments

  1. Iya taoo kilode na😂
    You and slap na 5&6

  2. Toothpaste brought them CloseUp. IyaTao's slap took them FarDown

  3. Mama tao no dey try at all..
    I hope she won't end up marrying tao 😂

  4. This slap na general law of iya Tao
    Nice one 😂😂😂

  5. She pin carry Ile 😂😂😂😂

  6. Abi try re-watch 😂😂😂
    That friend's slap was so funny 😅

  7. 😂😂😂😂😂😂😂You were not informed😂😂😂😂😊

  8. Everybody must collect 😂😂😂

  9. This is the only form of advertising I’ll ever accept.

  10. It's the background song for me
    I don miss zule zoo o

  11. Tao sef dey disappoint, you see two person for your front dey collect brain resetting slaps, you still dey wait, you no japa come dey beg later😂😂😂

  12. Immediately I see Iya Tao….I don know say na all of them go collect 😂😂😂😂😂😂

  13. So who's going to marry Tao ??😂😂❤❤

  14. The way dem start with the Friend off me.😂😂
    Our Wife geng don collect 😂

  15. The slap eventually reached everyone 😅😂

  16. Wetin dey okur 😅 gbas gbos 😅 everywhere

  17. The distribution of slap is gender neutral, and no nepotism. The slap was distributed on merit.

  18. Igbati Yi noni sha😂😂😂😂😂

  19. Iya tao no day loosegurad

    She serve them round

  20. Even distribution of life-changing touches😂😂

  21. 😂😂😂😂 Iya Tao be calming down.
    No be you go marry Tao ooo 😂😂😂.

  22. The toaster and the toast were burnt.

  23. If you wan win tao heart rush go buy closeup asap 😂

  24. Everybody must collect.😂

  25. Lol 😂😂😂
    Iya taoo with her doing😅
    She just dey service everybody for there🤣

  26. Taaooma don turn closeup ambassador😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *