An owners tale | Dezny × Loudy

Check Also

TROUBLE TWINS WANT TO MARRY MY DAUGHTER | MR MACARONI | MOTUNDE

23 comments

  1. Who knows the name of that lady that greeted him good evening sir

  2. No! no!! no!!! no!!!! no!!!!! no!!!!! need to rush come one by one 😂😂😂

  3. Problem is always scared of those who prepare for it, I no know why; na unprepared passerby e go dey attack dem.

    Chai!! 😂😂😂😂😂😂

    "No,no,no,no! I have enough to go round" and the matter be say na ' knock out banger dem carry".

    Dem carry stone go wage war for base!!! 😂😂😂😂

  4. At least he gave them a grand red carpet entrance. Dem go die honorably!

  5. Dezny you good get out jorr, you day crazy bro you to good abeg

  6. Do a continuation of this, a part 2.

  7. Guy, his concept is always out of this world,

  8. No Dey keep bad friends 😂😂😂

  9. Dezny in the zone
    I too love this guy 😂😂😂

  10. Dezny ur creativity dey cry Abeg❤, u too good my Edo brother, underrated goat ❤❤

  11. He even prepared i mag for everyone 😂😂😂

  12. Dezny too active I swear 😂😂😂

  13. Dezny is underrated. Bro is good.

  14. I fear who nor fear denzy for creativity 😂🎉🎉🎉kudus jiggy

  15. Dezny brooo is so creative God I dey wait for your post everytime

  16. Like your content is always top notch 😂❤

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *