Challenge me first na!! #football #viral #mclively #arsenal #reels

Check Also

#mrfunny1 #tenge #youtubeshorts #comedia

7 comments

  1. 😂😂😂😂😂 aswear, na your wife I dey pity pass. You go too dey disturb her with this your love for arsenal.

  2. Na when una no win anything this season, na that time I go come back here come comment again 😂

  3. So who's the best in the world today? We beat the best that beat the best including their world club champion

  4. 😂
    Na draw the game go be. I wish he rests as much players sha.
    Cos una no really need the match

  5. These your glasses ehhhhhhhhhh! They are giving old Yoruba movies bus driver or wannabe big boy wey dey chyke babe! 😂😂😂

  6. We go see today na! The battle line has been drawn. Premier League na ur own but forget about champions League please

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *