Share
Check Also
Sabinus and women 🤣 (mr funny) (oga sabinus)
#Ogasabinus enjoy and do not forget that I like, comment, share and subscribe after looking …
#Ogasabinus enjoy and do not forget that I like, comment, share and subscribe after looking …
You and woman, may God deliver you in jesus name Amen
Wahala
Sabi boy
Hello sir u are the best I wish I can meet u once just once I'm gonna be happy
Sabi nwa I love ur comedy so much 😂🤣🤣🤣🤣🤍🤍
😂😂😂😂😂😂
Aswear this one touch me like say no be comedy when Sabinus wife go wash e oga's success 😂😂😂
You Dey Whine Jesus?
😂😂😂….sabinus said that statement like he really meant it ooo…we are done…we are done…😅😅😅 my belle…but like seriously, when will sabinus come out victorious self…anyways let's keep watching…Miracles nor dey tire Jesus. I celebrate oga sabinus and his crew…😊
Give your life to Christ ❤
Sabinus done buy new tie … shut down🎉
Thank God Sabinus does not lay his hands on a woman, else, this woman for collect slap😄
😢😅😅
Haha sorry oooo chai we're done 😂😂😂😂😂
God no go allow dem make dem kee you😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Sabi Sabi
so you even get mind get wife 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Hi
Wahala be like call your mama make E come Carry you
Believe we are don 😂 call he mama
I don die 😂😂😂😂😂😂😂
You for put sign for the neck 😂😂😂
😂😂😂😂
Video
SABINUS abeg try to dey avoid problem something kwanu 😅
My favorite
Nice
Sabinus o til lo
Sabinus you are so good you are the best
Second one is painful to watch 😢😅
Small 250m wey Sabinus just wan manage….
O Im w.
Good job
Where is the betfuse link
she don wash am 😂🤣
The fact that you support gambling this much is incredulous. Bet spoil life Biko
How ur wife go comot ur trouser and you no go know 😂😂😂
😂😂😂
Call ur mama make e come carry u o 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
If person won pack comot for house, he no go pack comot jeje?. Until he willingly ask for quick notice😅😅😅😅?
Call your mama o
Oga Sabinus 😂
Too.much sense in this video.upon following the woman problem ……Fear woman