NAIJA SPIDER ||SARKIN DARIYA

Real Warri Pikin features @sarkindariya in this amazing Spider-Man comedy skit

Check Also

“Ready To Laugh” Latest Funny Comedy Ft Nasty Blaq| Mr Funny|Gentuu|Ogb Recent| Funny Bros|Anthon

All fun comedians of Instagram like SydneytalKercomedy | Nastyblaq Comedy Shankcomics Comedy Taaooma Comedy Brainjotter …

17 comments

  1. Na emefele you dey see wen you dey ask me new note, saraki ooo

  2. No regard to Naija spider woman! You enter one chance

  3. Biko more of this, @Real Warri. This is on 🔥🤣🤣🤣🤣

  4. Sarkin dunya no go beta for your mouth with 1 thousand pipehundred naira

  5. Spiderwoman wey dey waka with leg 😂😂😂

  6. This spider woman that has this kind of yash 😕

  7. Hahahhahaha I from instagram run come here…..true true no regard sfor sfider woman hahahahahhahahaha

  8. 😂🤣😂😂 no be your blood na cow blood wey stain your shoulder 😂🤣🤣

  9. Spider 🕷 woman don die 😅😅😅

  10. Spider woman web was on transit 😂❤️

  11. Yash dey heavy spida woman 😂

  12. Sarikin abeg carry spider woman go hospital 🤣🤣

  13. Anita abeg no use laugh finish me🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

  14. How can you be a Spider-Woman when you are endowed😂🤣😂🤣😂🤣❤️✔️🇳🇬🇪🇸🇪🇸

  15. 😂😂😂😂😂😂😂😂mama😂is the dodging for me
    No regards for spider woman

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *