Real Warri Pikin features @sarkindariya in this amazing Spider-Man comedy skit
Check Also
Very Funny Comedy #868 FT//• Wasiu|Shopofo|Oluwa Dollarz|Romeo_Wj|Softjo|Showboi |BoboDerryReacts
join this channel to get access to the benefits: https://www.youtube.com/channel/UCCN8… https://www.instagram.com/iambobo_der… ☝☝☝☝☝☝☝☝☝☝☝☝ follow me on …
JamzNG Latest News, Gist, Entertainment in Nigeria
Na emefele you dey see wen you dey ask me new note, saraki ooo
No regard to Naija spider woman! You enter one chance
Biko more of this, @Real Warri. This is on 🔥🤣🤣🤣🤣
Sarkin dunya no go beta for your mouth with 1 thousand pipehundred naira
Spiderwoman wey dey waka with leg 😂😂😂
This spider woman that has this kind of yash 😕
😂😂😂😂
Hahahhahaha I from instagram run come here…..true true no regard sfor sfider woman hahahahahhahahaha
😂🤣😂😂 no be your blood na cow blood wey stain your shoulder 😂🤣🤣
Spider 🕷 woman don die 😅😅😅
Spider woman web was on transit 😂❤️
😂😂😂😂😂😂
Yash dey heavy spida woman 😂
Sarikin abeg carry spider woman go hospital 🤣🤣
Anita abeg no use laugh finish me🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
How can you be a Spider-Woman when you are endowed😂🤣😂🤣😂🤣❤️✔️🇳🇬🇪🇸🇪🇸
😂😂😂😂😂😂😂😂mama😂is the dodging for me
No regards for spider woman