Na me know wetin my eyes see before I see money to buy food Wey I won use break ๐ฉ walahi Heaven go receive visitor today cos med man is going down Fam | W// @ayomidate | Video: @bigdaniel_j | Costume: @tiannahsplacempire | Music: UNAVAILABLE by @davido x @musakeys
JamzNG Latest News, Gist, Entertainment in Nigeria
๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
๐๐๐๐๐
No sound ?
Shaggi is good in everything ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐ฏ
But why is that the no play again????
No sound of the music ๐ญ
9ice bro Shaggyโคโคโคโค๐๐๐๐ฎ๐ฎ๐ฎ
Wetin shaggi dey dance abeg๐๐๐๐๐
Dat Dance for me. (De start mad. I need choreography) ๐ ๐ฅ I can go over a million times, e toooo sweet. Shaggi u too mich๐๐๐ ๐ฅ๐ฅ๐ฅ๐๐พ๐จ๐ฒ๐จ๐ฒ๐จ๐ฒ
I love shagi too much, ๐this en 2secs now come dey swt pass anything .
Oh Shaggy, small see wey I wan see you, you dey do shakara ๐
Am unavailable ๐ฏ๐ฏ
My crush no go finish me with laff…. Booda shaggi big up
I do comedy ๐
Lol Unavailable breakfast ๐
Damn soup jndeed๐๐
This guy to mumu die I too like am๐๐
His Dancing ๐บ skills Dey kill me pass ๐โค
Thaaaaank youโค๐ฅฐ๐ฅฐ๐ฅฐ๐ฅฐ
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
How did you make it
https://youtu.be/wZXOMUJUy7o
This man is funny
Positive energy always ๐ฅฐโค๏ธ
Love you too much From U.S
๐
What can I do to be like you
Sherifa ๐โคmy name
Shaggiโs contents are top notch
This one is loud ooo
๐๐๐๐๐
Mad man, I am madder than you when you touch my food ๐๐
๐๐
Fave ๐ฅ
Will always turn up ๐
โค๐๐
Omo thanks dear we really appreciate it
From Today, God Will Put Us In A Position Where We Don't Have To Beg, Borrow, or Struggle To Survive……Amen ๐๐
Omooo just one feature with BRODASHAGGI ON A skit๐๐๐
Lol ๐๐๐๐๐๐๐
Shaggi ๐๐๐you're a damn soup got me laughing loud ๐๐
๐๐๐๐๐
Broda Shaggi.. Afrแปka Micheal Jackson ๐
Shaggi๐ I knew he was going to do something one of Davidos track.
Unafailable๐๐ข
Nice one
๐ ๐ ๐
So na person wey dey fast with this dance move? Shaggi! Ittaqullah! ๐๐๐ฟ
shaagi
GO FRIST
https://youtu.be/YsDa2NRQQug #DewiseDestiny kids africana, dance
Shaggi words, You are in fucking damn soup ๐๐๐
๐๐๐๐๐๐
Shaggi is dancing to a song from the best album outta the country rn…
Y'all stream TIMELESS by Davido โค๏ธ
Btw, Shaggi is GOATED ๐ ๐
Shaggi con make me love this song more ๐๐