Updates on your favourite celebrities.
Real Warri pikin challenge, see our celebrities having fun. This must be the comedy of the year. Share Updates on your favourite celebrities. Share
That nurse waka nor be here oooo
🤣🤣🤣🤣🤣🤣very funny lady
Love her she is funny👌🤣🤣🤣🤣
💕 this real Warri pikin chick😍.!
😂😂😂😂
https://youtu.be/5-AoO3XuJN4
Oghene, I don die wetin warri pikin cos so.
Lolzzz, abeg oh
De country no dey give us joy, make we make ourselves happy
Anita Joseph dey limp oooooo 😂 😂😂 😂
Na person mama be this.
This woman dey worry oooooo 😂😂 😂😂 😂
E Don red nah every every na Street
Wow some work like 😂😂😂😂😂
Mercy Johnson is drunk😂😂😂😂
Chioma won..but l dont like that
Ahahaha 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂😂😂🤣🤣😂🤣una no go kill person
😆😆😆😆
Na chioma win
😂😂😂😂
Anita ehhhh, Chioma Chukwuka sef 😂😂😂
sister if u break
Anita Joseph is mad 😂🤣🤣😂😂🤣🤣😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣 she for kuma use wheelchair now
Honestly, I love my country sister so much🤣🤣🤣…anyway much love from Ghana 🇬🇭guys✌🏾🤟🏾
Haha😂😂😂😂😂😂😂 my belle hooòoo
Kkkkkkkkk Jesus is the Lord
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
I don die for laugh here
No one can be like her 👌
Abeg joor is just fun
Which one is lazy youth
My country love to have fun 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
Anita and Chioma Chukwuka got me rolling on the floor.