Why this girl go loss weight like this na, your body wey been dey make you sell before, you come go loose am. I beg comot for here joor. Your body nor come dey in equal proportion to your yansh, men you fuck up my sister, you for just be yourself and remain like you were. Now, your yansh size nor come fit your body size and you still dey come in front of people for Naija dey say you be comedian. I beg go hide, if them nor fit tell you the truth I go tell you honestly, you for nor just do this mutilation to yourself at all. Body type wey other women dey find dey go na e you go dey loose am. You fuck up sha, truth to God. I am sorry I am just being honest to you on this matter. Thank you.
All Nigerian comedians spend more than half their time begging instead of delivering content. Sometimes, they are the only ones laughing at their own jokes.
She is actually funny. Most men are quiet because of their girls or wives. If dem laugh too much, na sleepness night for house o. For their heads, dem dey laugh 😅
Damn…..the audience cold pass ice
Why this girl go loss weight like this na, your body wey been dey make you sell before, you come go loose am. I beg comot for here joor. Your body nor come dey in equal proportion to your yansh, men you fuck up my sister, you for just be yourself and remain like you were. Now, your yansh size nor come fit your body size and you still dey come in front of people for Naija dey say you be comedian. I beg go hide, if them nor fit tell you the truth I go tell you honestly, you for nor just do this mutilation to yourself at all. Body type wey other women dey find dey go na e you go dey loose am. You fuck up sha, truth to God. I am sorry I am just being honest to you on this matter. Thank you.
This is a true reflection of what and how you’re perceive when changes is applied.
Real warri😅
All Nigerian comedians spend more than half their time begging instead of delivering content.
Sometimes, they are the only ones laughing at their own jokes.
She is actually funny. Most men are quiet because of their girls or wives. If dem laugh too much, na sleepness night for house o. For their heads, dem dey laugh 😅
Because you’re not funny na why dem no support you😒
Honestly, I nor hear one single better joke…. when dem dey hungry dia joke dey make sense but be like after dem make money the joke go come dry. 😔
Funny she nor even funny , dey force herself on everybody
Omo. Ushbebe u smart o. Cuz i know sure say she prepare com
She look more like EVe the American Rapper
Some 9ja women get bad belle shaaa… This LADY is freaking FUNNY! ooooo Their men is even afraid to laugh before of them.
Why everybody so cold
Hope she doesn't commit Adultery cos Nigerian men sleep with married women more
Many people are not smiling at her, see their faces
Na cover Ushbaby cover Warri pikkin for here ooo
Oh 😭
The most funniest with an heart of Gold
Most funniest female comedian