Sabinus Finally Joins Psychiatric Home !! Watch This Funny Video

Check Also

Best of Sabinus Comedy 2026 | Mrfunny1 | Nigeria Comedy Skits | Comedy Compilation

24 comments

  1. Ahhh stop it nah😂😂😂😂

  2. We fit really turn mad because of man u..up man u for life 😂😂😂😂😂😂

  3. Una do now, Sabinus don mad for here 😂😂😂

  4. Eyaa. See as I dey feel bad for my guy Sabinus 😂😂😂

  5. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  6. Woow!!! 😀😀😀😀😀

  7. Sabinus is funny,lol😊😊😊😊❤🤩😂

  8. Na free jollof rice carry sabinus enter here😂😂

  9. Consistent and effectiveness made him unique

  10. Sabinus reaction when they said you de greet afternoon for night 😂😂😂😂

  11. Nduka and olu baba will kill sabinus one day 😂😂😂😂😂😂

  12. 3:16 taa sabinus u are mad i couldn't stop laughing

  13. Sabinus sef why u go greet afternoon for evening 😢

  14. You dey greet good afternoon for night your madness don mature 😂😂😂😂😂

  15. 😂😂😂😂😂😂😂😂

  16. First of all why dem go put TV for mad people room , Eno dey make sense now

  17. I know He can never be mad for nothing, at least not rice this time 😃😃😃😃😃😃

  18. Hahaha this one really choke

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *