Assnal fans and excuses 🤝😂…. Na only una play 4 games back to back?… you just know they’re going to bottle it whenever Unai Emery manages to take a win against his ex-club … you lots should just give up already …Arteta isn’t going to win this league as long as his former boss remains in England with Man City 💯
I am sick of Madueke…loose ball unnecessarily and no ambition or IQ for goal assist at all….mifield too…mid field also …disappointing…we are still on top of table …for this December…I no go watch arsenal match ….over to MC live..Radii over 😂😂😂
😂😂😂😂😂😅😅😅😅😅😅😅😅😊😊😊
😂😂😂😂 calm down pls. They will bounce back quickly
Aston Villa too dey play Europa League….. Dem sef dey play every 3 days. So no excuses
Arteta for carry the draw baba still dey attack.
that bros Ay sigh was pain speaking 😅😅😅
Kpele
Over Radio , Aston Villa Over Arsenal
😂😂😂😂…..don't worry……esese bere ni….. hahahaha 😂😂😂😂😂….una go hear am welllaaaa😂😂😂😂
Bottlers 😂
Madueke is you catch am Wike 😂
E reach your turn, you short of words 😅😂😂😂
Gunners have been gunned 😂😂
Beginning of/to end😊
Aston villa be una nightmare from wayback 😂😂😂
So the mighty can fall
Aston villa made Arsenal lose the title race differences last season also
Naa only Una play games back to back?
Cryingtiation
Assnal fans and excuses 🤝😂…. Na only una play 4 games back to back?… you just know they’re going to bottle it whenever Unai Emery manages to take a win against his ex-club … you lots should just give up already …Arteta isn’t going to win this league as long as his former boss remains in England with Man City 💯
Villa trailer jammed you BM
Ah my sympathy o😂😂😂
Na Buendia hit you😂
Pleasure to see Egbon AY
Aston villa 😂😂😂😂😂knack you precisely Beundia 😂😂😂😂
Over radio kpai there, you never see anything 😂😂😂
That table get only one leg
MC lively, finally you see say hand don dey touch all big names 😂😂
Gunners sef no dey immune to it
You chop am
Fatigue ko… Una mates dey do treble 😂
Na the beginning of the fall be this
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
Bros AY hair line 😢
Hmmm. Na fatic. We are till on top. I don't like Liverpool for my back
I was waiting for this. Lively u supposed know say Aston villa na our constant spoiler alert.
Nah that trailer go jam una
Over radio over radio
Make one person help me collect that radio from u 😂
You never see anything
I am sick of Madueke…loose ball unnecessarily and no ambition or IQ for goal assist at all….mifield too…mid field also …disappointing…we are still on top of table …for this December…I no go watch arsenal match ….over to MC live..Radii over 😂😂😂
Sorry radio…😂
AY I see you ❤
No worry, we keep pushing…
COYG❤
E pain me o😢
Start of something new