cuteabiola kamo jigan niyi johnson beerah classy jesters oluwadolars yemi elesho ayinde foga
big br0thèr îkorodu episode 3 Share cuteabiola kamo jigan niyi johnson beerah classy jesters oluwadolars yemi elesho ayinde foga Share
Ajeh I dey always feel beerah and she be fine girl I want her like for real
omo the way they are all threating big brother ehh 😂
Maybe na jigan go win the money self 😀
Wetin jigan do these guys😂😂😂
Bring ozain for us now
Big bee rah fine girl dey ogba dey ❤❤❤
What's the title of the song?
Make una bring MR I GREET YOU BROS 😂
Pls we need broda shaggi, ozain, shank and pastor remote 🙏 ❤️ Team Berrah 🥰❤️
Omoh we need brain jotter oo
Abeg we need shankcomics for house with woos ft shaggi
We need erekere
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Invite Ozain and shank!!!!!!!!
Who sang the song at the party pls, anyone ?
Apa is needed with ozain .. remote, officer Wos
Pastor Remote pleaseeeeeeeee
Omo this song dey vex me joor aaah aaah since . Make una change this song joor
Boder why nah, why repeatation of one song aaah aaaah kilode
Yemi crush 😂
Why baba gigan com wear lace for night party 😅his own go dey different 😂
Jigan crazy 🤪
Kamo nah bad guy😅elesho self funny, dollars na real crazy guy I swear junkie buh his saying his mind, birah nah ogba girl😂this was fun baba t MMM e Sha dey rock babes on a low
Why u na go dey play one music track throughout 🤦🏾♂️🤦🏾♂️🤦🏾♂️🤦🏾♂️🤦🏾♂️
This episode Una no try o. You gave us one hour of diary session and dancing
OGB DID NOT REALLY SHOW IN THE HOUSE SELF