CarterEfe tried calling Nasboi about Dโ€™banjโ€™s car giftโ€ฆ wait for his response ๐Ÿ˜‚ #carterefe #nigeria

Check Also

Real Warri Pikin Live Dance With Timaya Took a Shocking Turn, this is what really happened..

Real Warri Pikin’s live dance with Timaya took a new turn – here’s what really …

12 comments

  1. Wetin dey want use BVN and Nin do before dey dash person car sef

  2. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ carter dey catch too much cruise

  3. Nobody should insult carter he did the right thing U won give person motor U come dey ask for bvn and nin they na loan

  4. E make sense as Carter make the matter public ' what if there are other hidden things attached,who would know what's going on

  5. Carter you are foolish don't you have private life

  6. Like wise, not everything you say in public, Privacy matters. Una go know wetin de right una no go gree do am, very bad habit.

  7. Carter Efe na basket mouth

  8. You still recorded and put it in public?๐Ÿ˜… such an ass!

  9. But is a public motor๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *