I will rather go with the popo ๐Ÿ˜ญ

Check Also

Carter Efe finally replied to Sydney Talker. #carterefe #sydneytalker

39 comments

  1. Double assault for that matter ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  2. To be frank,you guys should have used a hand cuff to make it more realistic.Una get uniform and car paint naw

  3. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  4. Police station better than mama tao ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  5. Do you what it takes for Tao not to want to go and prefer the police..๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  6. Tao is made enough money now, we hardly see her shows anymore. Same thing with Nigerian artist, the ones that's made enough money does not bother with music anymore.

  7. Slapping don land mama tao for police station o๐Ÿ˜‚

  8. ๐Ÿ˜ข๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  9. Omo ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ hope sey your lawyer get lawyer๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  10. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น๐Ÿ˜น

  11. Omo… The way I shouted ah as she slapped the officer, if they sack me from work, na Tao o ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  12. The horse loan app wen dem use take write comprehension or anything the paper wen gum am na one hokd card na do HEsLEser

  13. Hope say your lawyer get lawyer

  14. Police I think you come arrest what are you saying ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜‚

  15. See her face expression so accurate๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  16. The edit do clean ๐Ÿ˜ข

  17. At least you won't sleep under the same roof tonight.

  18. I knw say she go finally slap officer๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ y ur hand nor reach tree๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  19. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  20. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ I no fit stop to laugh ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  21. Hop say your lawyer get lawyer that slap na factory reset ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  22. Wey tii be this, wey kind wahala be this ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  23. Hope say your lawyer get lawyer keh? ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜…๐Ÿ˜‚. Una no go kii me with laugh

  24. I know say Na that resetting slap make Tao wan kukuma follow police go station and still she chop am
    But the officer of the law mama Tao E go far ooooo๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  25. Iya Tao don slap person wey pass am๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  26. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  27. Apaokagi ๐Ÿ˜‚
    Why your hand no reach ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

  28. I spilled water in my mouth when I heard๐Ÿ˜… can I follow you

  29. This double cast editing u dey edit Ori mi when you teach me na๐Ÿ˜Š

  30. Na please can I follow you ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  31. ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

  32. I no say she go slap police… Watin I no no na how e go take end ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚โคโคโค lawyer get lawyer..ok na ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚โค

  33. O wa n sheju pako pako. ๐Ÿ˜‚

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *