Check Also
🔥【AI】Aku ditinggalkan, tetapi aku membangkitkan sebuah sistem dan menjadi sangat kaya!#cdrama#emosi
Selamat datang untuk berlangganan saluran ini🔔 https://www.youtube.com/channel/UCHT6gQ_-fW6GvjjMs72Xlfw #kungfu #movies #shortplay #action #actionmovies #kungfumovie #chinesedrama#actionmovies #kungfumovie …
JamzNG Latest News, Gist, Entertainment in Nigeria
Double assault for that matter 😂😂
Why your hand no reach tree
To be frank,you guys should have used a hand cuff to make it more realistic.Una get uniform and car paint naw
😂😂😂😂😂😂
Police station better than mama tao 😂😂
Do you what it takes for Tao not to want to go and prefer the police..😂😂
Tao is made enough money now, we hardly see her shows anymore. Same thing with Nigerian artist, the ones that's made enough money does not bother with music anymore.
Slapping don land mama tao for police station o😂
😢😂😂😂😂😂😂😂
Omo 😂😂😂😂 hope sey your lawyer get lawyer😂😂
😂😂😂😂😹😹😹
Omo… The way I shouted ah as she slapped the officer, if they sack me from work, na Tao o 😂😂😂😂
The horse loan app wen dem use take write comprehension or anything the paper wen gum am na one hokd card na do HEsLEser
Hope say your lawyer get lawyer
Popo sef collect wotowoto😂
Police I think you come arrest what are you saying 😅😂
See her face expression so accurate😂😂😂😂
The edit do clean 😢
At least you won't sleep under the same roof tonight.
I knw say she go finally slap officer😂😂😂😂 y ur hand nor reach tree😂😂😂
STAY WICKED👀
😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 I no fit stop to laugh 😂😂😂😂
So creative ❤
Hop say your lawyer get lawyer that slap na factory reset 😂😂😂😂😂😂😂
Wey tii be this, wey kind wahala be this 😂😂😂😂
Lola on woostv ..my crush
Hope say your lawyer get lawyer keh? 😂😅😂. Una no go kii me with laugh
I know say Na that resetting slap make Tao wan kukuma follow police go station and still she chop am
But the officer of the law mama Tao E go far ooooo😂😂😂😂
Iya Tao don slap person wey pass am😂😂
😂😂😂😂
Mama tao
Apaokagi 😂
Why your hand no reach 😂🤣
I spilled water in my mouth when I heard😅 can I follow you
This double cast editing u dey edit Ori mi when you teach me na😊
Na please can I follow you 😂😂😂
😂😂😂😂
I no say she go slap police… Watin I no no na how e go take end 😂😂❤❤❤ lawyer get lawyer..ok na 😂😂❤
O wa n sheju pako pako. 😂