Investor Sabinus sprays house rent in club | Oga Sabinus

Check Also

ISBAE U, CUTE ABIOLA, TRINITY GUY AND ISEGUN JOHNSON ON DANCE FLOOR

ISBAE U, CUTE ABIOLA, TRINITY GUY AND ISEGUN JOHNSON ON THE DANCE FLOOR

27 comments

  1. Ahh na so club de
    Them de dash people money?
    😂😂😂💔

  2. Oh nooooo…. Sabinus never dey at fault
    How can u give money to someone at club without telling him the purpose whiles you’re spraying money yourself… you just told him to do same 😂😂😂😂

    We need a lawyer for Sabinus on this

  3. Nduka say you spree self contain, the kitchen the toilet😂😂😂😂😂

  4. Nduka go kill sabinus one day 😂😂😂😂

  5. I want buy the beat? How much na?

  6. So you spray self contain, the kitchen, the toilet, everything…😂😂😂

  7. This world is rigorous bro 😂😂😂😅😅😅😊😊😊

  8. Try dey avoid problem Oga Sabinus 😂😂😂😭

  9. Imagine spraying one year rent…what a shame

  10. The beat is bumping though 😂

  11. This ain’t Sabinus fault 😂😂😂. For this one Sabi is not at fault, he was led astray 😂😂

  12. Investor🤣🤣🤣🤣

  13. Na mumu man you bé ooo sabinus

  14. Why you go give person house rent for club which kind bad luck be this 😂😂😂

  15. As old as Sabinus is, he’s never make one good decision in his life 😅

  16. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  17. After collecting the money for sabi mind na (shutdown)

  18. sabiwan i fel you too munch

  19. so you spray self contain 😂😂

  20. U never pay ur house rent u dey go club wahala promax😂😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *