Papa Edu and his family 🤣 (mr funny) (oga sabinus)
Share
#OGASABINUS #MRFUNNY #Mumuskits #mumuman Enjoy and do not forget that I like, comment, share and subscribe after watching and also turn on your publication notification to keep up with more videos on your way.
Sabinus no be lie oh you no too dey cry like before and you dey dull this time make u no loosgard abeg add more effort for your cry and more update I greet you my man
Papa edu is mazi okeke
You mean am?😳…😂😂😂
Sabinus!!!
Nice
Sabinus your comedy is too good
70 years old man
This man 😁😁
Chai Sabinus ❤️❤️❤️
Sabinus. Bigger up
Na wawo 😂😂
Nice one
your mumu no too much sabinus
Papa Edu, don't walk out of that gate 😂😂
Sabinus reping the Garden City bigtime.
You think say you dey wise!😂
The Blue shirt man is getting to be my favorite 😍 💙 👌 🙌
This man
Sabinus no be lie oh you no too dey cry like before and you dey dull this time make u no loosgard abeg add more effort for your cry and more update I greet you my man
Lolll 😂 😂 😂
Abeg wetin be the website of the luxury jewelry site?
Is the best comedian in Nigeria
Am watching from UK and I love this guy
You be real mumu man
This man
70 years old man
Make edu family no go kill sabinus for us o 😂
Lol Mumu man 💔😂
Edu ooo
DIS MANN🤣
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 this papa edu sef
Papa edu
🤣😂
My generator the thing don lost
Who already liked before watching lol 😂😂😂😂😂😂
This guy eh 🤣🤣🤣🤣
Papa edu na gangster, Sabinus come make we go sell edu sharply
No na u fuck up😂😂😂
😂😂😅😅😅😅😅 Mumu
Thank God edu no kill you 2020 this year 2021 edu papa appear RUN oooo 🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️🏃♂️
This man🤣😂
This guy is too good
70yr old man your mumu no do you
Sabinus na prison you dey🤣🤣🤣🤣
😀😀😀😀
Mr funny🤣🤣You no go kill person
Papa Edu 😁😁😁
First to Comment
11th
U too funny 😂😹😹😹