Sabinus loves anambra people at last

Check Also

Escape Mr Funny’s ToyShop Obby Roblox Full Walkthrough (All Stages)

Escape Mr Funny’s ToyShop Obby Roblox Full Walkthrough (All Stages) Today I’m going to escape …

35 comments

  1. Your dad 😅😂😂which of them ,your dad or father

  2. Oga his from koggi 😂😂😂😂😂😁😄😄😂😅😅😃😃😅😅😅😃😃😃
    Enem ep 😂😂😂😂😂

    This girl self upon say sabinus promised to buy her a phone upon that she no help
    Girls ehh😂😂😂😂

  3. This man on a blue shirt is funny 😂😂😂😂

    What did sabinus said that time? After the boss said his mum is from Edo 😂🤣😂😅😅
    Talkative 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  4. Anambra people una well done😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  5. Sabinus why Kogi na 😂😂😭😭😭

  6. I really love this guy's skill

  7. Sabinus wetin bayelsa people do you na 😭😂

  8. The next place now he will thief from PH,Because dem no go thief from Bayelsa ,because Bayelsa people no dey too use phone 😂😂😂😂😂.

  9. Bayelsa people no Dey too use phone 😂😂😂😂😂😂 I no fit Dey set with this guy make I no laugh die 😂😂😂😂

  10. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  11. 😂😂😂😂😂😂😂😂

  12. 😂😂😂😂😂 sabi sabi

  13. Wetin kogi people do you😅😅😅😅

  14. It is how the interviewer always pay attention to him 😂

  15. 😅😅😅😅😅😅😅😅

  16. Omor…sabinus 😂…he think say e dey wise
    Who you wan please😂💔

  17. My funny sabinus😂
    Am also up coming artist from @ways of life comedy

  18. I'm say na okay the two of them. Which of them born you

  19. So which of them born you, your father or your dad 😂😂😂

  20. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  21. Sabinus is not only good but sometimes more than parfait 🥰🥰

  22. Stray bullet hit BAYELSA people sharply. Say dem no dey use phone na 😂

  23. Sabinus wahala no dey end😂😂😂

  24. Abeg no break our table with your knocks oooo! Dancing mouth! Learn to mind your business! 🤣

  25. Which one of them born you, your Father or your Dad 😂😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *