TikTok madnesss ft Sabinus

Check Also

KENNY BLAQ LATEST COMEDY FULL PERFORMANCE IN LONDON 2018

KENNY BLAQ LAST COMPLETE COMEDY PRESENTATION IN LONDON 2018

31 comments

  1. Nobi only lion, wetin do gorilla 😅😅

  2. Wait ooo, na so dream take dey work 😅

  3. Make all this Gen Z people just thank God say no be those days when Govt dey pack mad people for road 😂😂

  4. "How can you be asking for lion in this kind of vicinity??"😂😂

  5. 😂😂me I still need lion 🦁 ooooo😂😂😂

    Give me one lion 😂😂

  6. Madness no gree Oga listen to me did not

  7. Sabinus can never make it😂😂

  8. Sabinus nor just bother wake up again😂😂

  9. Na olu papa represent sabinus's village people for here 😂😂

  10. You lost all😅😅😅😊😊

  11. Sabinus is my most funny one..😂😂😂😂😂😂❤

  12. Buh tho nurse why is he asking for doughnut when drink is not in his hand? Since drink must not be in his hand b4 asking for doughnut then I think tho nurse also have little sign of early madness…

  13. Omo leave am make him collect 🦁

  14. “Why you ask for doughnut when dey drink no for your hand?” 😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  15. How far all I need na the location wey I fit de sleep that that sleep to bring out funds

  16. You're a failure
    I told you, you will never make it 😂😂😂

  17. no be only lion, na elephant dem go give nduka .lol

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *