Check Also
Cute Mexica Plush Dancing Cactus Electric Plush Toy 🍄🌿🍁
#cute #cutebaby #cutehouse #cutelovestory #cutebodyguard #cutecookiesusfc #cuteprogrammer #cutecat #cuteanimals #cutelife #cuteanimalshare #cuteanime #cuteanimalvoya #cuteaustraliangymtrainer #cuteaesthetic …
JamzNG Latest News, Gist, Entertainment in Nigeria
Yes I no too sweet brother ❤❤❤
If e pain you go hug transformer. olodo
Baba chillax. He even spoke about his name Basketmouth
Wizkid is a kid till tomorrow..
Chai, this thing touch dis guy o. Olboy, na joke. Wizzy sef know 😂
FC for life bro more love ❤❤
na joke bros and i don't think it's an insult. The joke funny bros. But when this comedian dey yab their friends and family una dey laugh and enjoy am. The joke sweet dieeeeeee
Bro but you mumu oo😅😂😂😂
With the fake fan wey dey above ur head😂😂😂
I swear ☝️ big wiz 4Life 💙🔥✊
Broski mk we just leave this matter I love wiz
Bro it’s just a joke why e Dey pain una na via say davido Dey the show
Pray for sense
At this time you still they do FC matter, so make Wizkid go fight am
na wa oo 🚬
Wizkid is coming for you basketball get ready for Wizkid❤
Bro the jokes sweet die
But remember joke na joke
Na this kind thing oyinbo use pass us
Because oyinbo understand joke as joke and dem no dey take am personal
Boy wizkid no be God.. . him don make him money.. go hug transformer if e pain you.. you go even senior wkid for age.. nah ode u be walahi
Who tell you say e no sweet biko.. e no sweet nah him thousands of people laugh?.. o boy wizkid no fit mock Basket biko
This is jxt a joke na their is noti wrong with it even wizkid no go even reply because he's not stupid he already no is a joke ok
This is jxt a joke na their is noti wrong with it even wizkid no go even reply because he's not stupid he already no is a joke ok
See basket mouth very ungrateful person have you forgotten when wiz gave you 40m to call an artist for your sho
Basketball mouth truly no get wisdom.. behaved like a new born comedian. Well i dont blame na kizo baba dey find but next time make e apply wisdom. Fish head
Oga keep quiet…Na joke
Someone call himself basket mouth wetin u wan make he spit out idiot person just because of little change wey David go give the idiot ode 😂😂
Taah! Basket mouth no really do am anything, he just stated the fact, he’s a kid , he’s attitude shows that. The singlet matter and singing way true. That kid is a bitter soul Mtcheew
Hi ❤
Basket mouth mumu, this is more than a joke
These wizkid fans too dey overly sensitive Jesus Christ 😂😂 you go surprise say wiz and basket mouth go dey one side dey chill while una dey fight like mumu jobless people way una be…rubbish stans
Basketball
E pain fc ooo 😂😂
Waiting bad there?
It's a comedy show, and he is cracking jokes. Make una dey rest for irrelevant matters. What of the jokes about politicians, how many comedians politicians don kill.