I decided to add some sweetners #mclively #arsenal #liveliestmanalive #premierleague #football

Check Also

Sulia Why Now How Much Be Shaving Stick |Brother Shaggi

22 comments

  1. I love the music at the background 😂😂

  2. As you add salt and maggi, you come spoil am😁

  3. As you add salt and maggi, you come spoil am😁

  4. This kain one go purge o😂😂

  5. 😂😂😂😂👊🏿👊🏿👊🏿👊🏿

  6. This guyyyy! Wetin be this one again? 😂 As e dey pain dem, e dey sweet us! 🤣

  7. With all this your shorts and banter, if you no carry league this season ehnn , I will drag you😂😂😂😂

  8. Gunners for life❤❤❤❤❤

  9. Werey guy 😂😂😂😂😂😂

  10. Are you sure you’re OK sir? Shey e sure pe ewa okay sir 😂😂😂😂😂😂😂

  11. God abeg! Make Arsenal no win this league 😢 Hei!

  12. Arsenal ball is being cooked untop of the table 😁

  13. Na ORS you been dey concoct? 😂

  14. If that Maggi was able to squeeze make i bend 😂

  15. Shey you want make person purge because of too much sweetness ni😂😂😂😂

  16. Bro! I dey save all you videos, Enjoy!😂

  17. Na results men dey find, not sweet football. Make Amorim just dey do am for me dey go

  18. Werey ni bobo sha😂😂😂😂

  19. You no see knorr seasoning cube carry, na that one wey dey hard like our economy you go buy. You go need put am near cooker make heat touch am small😂

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *