Check Also
💥You don Cast 🤣 ft- Nduka |Funnybros |Nasboi |Olu chase |Mama Della |Zic Salome |Chidera |MC zobo
OBIKING reacts to comedy videos and hilarious sketches from Nigerian content creators like Sabinus, Funnybros, …
OBIKING reacts to comedy videos and hilarious sketches from Nigerian content creators like Sabinus, Funnybros, …
Seriously i really love u momma❤😂😂😂😂😂 and dis ur teacher is something else 😅😅😅😅😅
Ghanaian teacher stop stressing our girl pls 🤣
😂😂😂😂😂😂
Frm ghana,i jx lyk ya teacher for real.. Wat a teacher💪💪
This kind teacher I no understand ooooh 🤣🤣🤣
Why did you let the phone ring?🤣🤣🤣
😂😂😂 all dis pipo wey dey teach you how to act for Ghana, e con be like say na dem get Nigerian behaviour pass you. See as dem dey shout on top of your head. E don reach sef, you need to sample dem small warri make their body come down.
Master na City Ghanaian
😀😀😀 a whole my sist na you do like that 😀😀😀
Medefeckah😩🤣🤣
Ghanaians don suffer for una hand 😂😂
My sister no de fail…lol 🤣🤣🤣
🤣😬