big br0thèr îkorodu episode 3

cuteabiola kamo jigan niyi johnson beerah classy jesters oluwadolars yemi elesho ayinde foga

Check Also

Tomama Riyadh #independenceday

26 comments

  1. Ajeh I dey always feel beerah and she be fine girl I want her like for real

  2. omo the way they are all threating big brother ehh 😂

  3. Maybe na jigan go win the money self 😀

  4. Wetin jigan do these guys😂😂😂

  5. Big bee rah fine girl dey ogba dey ❤❤❤

  6. What's the title of the song?

  7. Make una bring MR I GREET YOU BROS 😂

  8. Pls we need broda shaggi, ozain, shank and pastor remote 🙏 ❤️ Team Berrah 🥰❤️

  9. Omoh we need brain jotter oo

  10. Abeg we need shankcomics for house with woos ft shaggi

  11. 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  12. Invite Ozain and shank!!!!!!!!

  13. Who sang the song at the party pls, anyone ?

  14. Apa is needed with ozain .. remote, officer Wos

  15. Omo this song dey vex me joor aaah aaah since . Make una change this song joor

  16. Boder why nah, why repeatation of one song aaah aaaah kilode

  17. Why baba gigan com wear lace for night party 😅his own go dey different 😂

  18. Kamo nah bad guy😅elesho self funny, dollars na real crazy guy I swear junkie buh his saying his mind, birah nah ogba girl😂this was fun baba t MMM e Sha dey rock babes on a low

  19. Why u na go dey play one music track throughout 🤦🏾‍♂️🤦🏾‍♂️🤦🏾‍♂️🤦🏾‍♂️🤦🏾‍♂️

  20. This episode Una no try o. You gave us one hour of diary session and dancing

  21. OGB DID NOT REALLY SHOW IN THE HOUSE SELF

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *